
Oniyide Azeez, Marlian Music Singer famously known as Zinoleesky continues to serve it hot as he premieres new single, “Call of duty”. This comes following his new song Jaiye featuring Tiwa Savage and Loving you in which he sampled the Legendary Asa’s song “Be My man” .
Lyrics
Call of Duty – Zinoleesky
…
Added by iamSanche4dwrld
Niphekeys
I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but i love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
so many other guys won chill with you
Now i just want to marry her
all my hands designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say i sabi now
my song is sweet like ribena
mummy and daddy jo
boys and girls jo
omode kpelu agbalaga
oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me i go
say dem love my flow
Eshishi no get lantern
omode wey get raba